Biraz bekleteceğiz... Bilgilerini kontrol ediyoruz. Kapat
    Mute Ad Player saniye sonra kapanacak.

    SANATÇI REMA
    ALBÜM RAVE & ROSES

    CHARM

    REMA

    CANLI RADYO
    (London)
    (Another banger, banger)

    Come here, wetin dey worry you?
    Bring body, make I rock am, yeah-yeah
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga wọn?
    Shey you be Kizz Daniel ni?
    You better drop your body, I must soco, ah

    Sufri with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby, you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come, make I drive your-, hmm
    Come, make I drive this your jalopy
    Baby, allow me tip you off with alawee

    See body o (see body, see body o)
    Ẹgbá mi o (ẹgba mí, ẹgba mí o)
    E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
    Please, help me o
    Me, I don jam wetin pass me o

    Come here, wetin dey worry you?
    Bring body, make I rock am, yeah-yeah
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga wọn?
    Shey you be Kizz Daniel ni?
    You better drop your body, I must

    You too dey form with this love of a thing
    Baby eh, let me, let me
    Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
    Naira no dey help
    You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
    E no dey bend
    Oya, follow my command
    Baby, do like I do
    Baby, front and back
    Baby, boomba-ka-boom, soco, ah

    Sufri with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby, you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come, make I drive your-, hmm
    Come, make I drive this your jalopy
    Baby, allow me tip you off with alawee

    Come here, wetin dey worry you?
    Bring body, make I rock am, yeah-yeah
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga wọn?
    Shey you be Kizz Daniel ni?
    You better drop your body, I must soco, ah

    Sufri with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby, you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come, make I drive your-, hmm
    Come, make I drive this your jalopy

    Rema Albümleri

    ŞU AN ÇALAN ŞARKILAR

    • Sebebi Yar
      Süper FMSebebi Yar
      icon_go
    • Dracula (Remix)
      Metro FMDracula (Remix)
      icon_go
    • This Will Be (An Everlasting Love)
      Joy FMThis Will Be (An Everlasting Love)
      icon_go
    • Kaderimin Oyunu (2006)
      JoyTürkKaderimin Oyunu (2006)
      icon_go
    • Şaşkın
      RetroTürkŞaşkın
      icon_go
    • Yalnızlık Ömür Boyu (JoyTurk Akustik)
      JoyTürk AkustikYalnızlık Ömür Boyu (JoyTurk Akustik)
      icon_go
    Bölümler
    Ağlamak Güzeldir
    Göksel
    icon_close
    icon_close