Biraz bekleteceğiz... Bilgilerini kontrol ediyoruz. Kapat
    Mute Ad Player saniye sonra kapanacak.

    SANATÇI AYRA STARR
    ALBÜM 19&DANGEROUS

    RUSH

    AYRA STARR

    CANLI RADYO
    Uhn-huh, uhn-huh (Vibez)
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

    Sabi girl no dey too like talk
    Animals dey in human form
    Paddie man, nobody like work
    But, you must hustle if you wan chop

    E no finish, dem wan fight us
    If them dey run, dem no fit catch up
    I no dey form say I too righteous
    No come dey form say you too like us

    Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee, steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me, kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush

    But, e dey rush, e dey rush well-wеll, e be much (e be much)
    Na God dey make my tap, е dey rush (mm-mm)
    The kind money we touch, yeah

    E dey rush, e dey rush well-well, e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us)

    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
    Pa-pa-ri-pa

    Joor, fun mi, japata, I dey go Ghana (yeah)
    You never touch, you dey form bad pass (yeah)
    Which kind money we never see before?
    Kos'elomi, got me feeling I'm the one

    Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
    You can't count my grace, I just dey my lane, my lane

    Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee, steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me, kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush

    But, e dey rush, e dey rush well-wеll, e be much
    Na God dey make my tap, е dey rush (uh-mm)
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush, e dey rush well-well, e be much
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us)

    'Cause e dey rush, e dey rush well-well, e be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch (uh-uh-uh, uh)
    E dey rush, e dey rush well-well, e be much
    No be hype everybody dey crush
    There's no dulling with us, there's no dulling

    Yeah-yeah, yeah-yeah
    Mm-mm, mm, mm, mm, mm
    Ahh-ahh-ahh

    Ayra Starr Albümleri

    ŞU AN ÇALAN ŞARKILAR

    • Sevmeyi Denemedin
      Süper FMSevmeyi Denemedin
      icon_go
    • Fallen Angel
      Metro FMFallen Angel
    • Dance With Me Tonight
      Joy FMDance With Me Tonight
      icon_go
    • Ömrümün Sonbaharında
      JoyTürkÖmrümün Sonbaharında
      icon_go
    • Never Never
      Radio MydonoseNever Never
      icon_go
    • Firuze
      RetroTürkFiruze
      icon_go
    Bölümler
    Sevda Kuşun Kanadında
    Fırat Tanış
    icon_close
    icon_close