Biraz bekleteceğiz... Bilgilerini kontrol ediyoruz. Kapat
    Mute Ad Player saniye sonra kapanacak.

    SANATÇI IDRIS
    ALBÜM SHAKE BODY

    SHAKE BODY

    IDRIS

    CANLI RADYO
    You see me?
    Me na guy wey, I no dey look left, I no dey look right
    I just dey look forward
    I no care who dem dey watch me
    Make dem watch their self, ehn
    Make dem no watch me
    Because me am na boy
    I no dey busy who dey watch me no, hmnn
    I no dey give a fuck, 'bou

    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody)
    Nobody (nobody, nobody)
    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody), eh, hmm
    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody)
    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody)
    Nobody (nobody, nobody)
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody)
    Nobody (nobody, nobody)

    Anywhere wey I turn up so, the baby dey shake body, shake body, shake body
    The baby dey shake body, shake body
    The baby dey shake body, shake body
    The baby dey shake body

    Anywhere wey I turn up so, the baby dey shake body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body

    Any time wey I turn up so, the baby dey shake body
    I no dey give a fuck, 'bou
    When I say nobody, man I mean nobody (nobody, nobody)
    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody)
    When I say, when I say, when I say, when I say, when I say
    When I say nobody, man I mean nobody
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    Nobody

    When I say nobody, man I mean nobody (man I mean nobody)
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    Nobody
    Any place wey I turn up so, the baby dey shake body, shake body, the baby dey shake body, the baby dey shake body
    Any time wey I turn up so, the baby dey shake body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Shake bod-shake bod-bod-body
    Any time wey I turn up so, the baby dey shake body
    Shake body, shake body

    IDRIS Albümleri

    ŞU AN ÇALAN ŞARKILAR

    Bölümler
    Kiraz Mevsimi
    Sezen Aksu
    icon_close
    icon_close